- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
Demarco Castle( GemStones )
-
Oniro
GemStones
Oniro ni Oniro ni e Mo lo ri maami, owa ni le iwosan ONIRO NI E Am going on a business trip bt i'll be back in 3weeks ONIRO NI E you say she be your aunt sister brother husband pikin, Oniro ni e eeee ONIRO NI E ooo
No be say u too fine, God just bless you small you con dey misbehave Shey na because i lovey you, u wan con turn me to your personal mumu, My mama didnt raise No fool soldier go soldier come fish still plenty for water I might cry tonight but tomorrow i'll be fine I didnt want to have to let you go Bt i think its time to let you know You no go fit take me play TINKO If u didnt baby na you no As u see me so, Am way to old to play games Ye eeee Its time to hit the role ONIRO NI E Find more lyrics at ※ Mojim.com Mo lo ri maami, Owa nile iwosan ONIRO NI E (repeat from the top)
You talk say you love me Say no other woman go fit to take my place Bt that one na story, u been dey lie la la la lie to my face Na fly wey no hear word, go follow deadbody to enter the grave I warned you the last time, na be since the last time eeee I really wanna have let you go But i think its time to let you know You no go fit use me play TINKO (Chrous)
Lipsticks stains on your shirrrttttttt No replies to my text Earrings in your briefcase You no dey lock your phoneeeeeee ONIRO NI E (CHR)
Lyricx by IG: semileny1: semileny1
-
|